Okay ………….I smell some serious subs here.
BBA winner Karen Gho recently lashed out celebrities buying bentleys on twitter.
Hmmm nawa o this one dat everyone is buying Bentley abeg make I buy okada save my money o u no fit sleep inside bentley na.lol
— @karenigho (@Karen_Igho) June 8, 2013
Dat champagne wey cost hand and leg.is there diamond inside???abeg wetin make cost like dat?fear sef no go make me drink am shoo.— @karenigho (@Karen_Igho) June 8, 2013
Big boys or big girls no dey make mouth.#fact
— @karenigho (@Karen_Igho) June 8, 2013
Karen Igho Disses Celebrities That Recently Bought Bentley’s On Twitter
No comments:
Post a Comment